DAVIDO "FIA". (LYRICS)


Photo credit: Google

images

(VERSE ONE)
Fia, Fia
Dance make i dance Give me love make i love
Make no other one above

Shawty want a million dollar (shekpe!)
Say make i wire, wire Turn me to under cover o, maga o
She say all her friends are (friends are), Living lavida loca (l-l-loca)
Dey form yemi my lover o, ah Yeh!,
you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger,
eh I for die for you o, eh
But you say "if you no get money, hide your face"
I hide my face, make another man pikin run my race.

(CHORUS)
I love you no mean say if you say, Make i put one hand for fire
(fire, fire burn dem) I go put hand for fire o
E no mean say if you say, Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o

Dance make i dance Give me love make i love
Make no other one above
Dance make i dance Give me love make i love
Make no other one above

Photo credit: Google

images


(VERSE TWO)
Shukura ki lo ki' osi o, eh Shuku sheka aya shoemaker o
Caroline save your drama I don't need it, for the soap opera o
Hola, Hola, Mr Olopa Am not here to cause wahala
Hello Diva save your drama You don't need me, in your soap opera
Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger,
eh I for die for you o, eh But you say "if you no get money, hide your face"
I hide my face, make another man pikin run my race.

(CHORUS)
I love you no mean say if you say, Make i put one hand for fire
(fire, fire burn dem) I go put hand for fire o
E no mean say if you say, Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o

Dance make i dance Give me love make i love
Make no other one above
Dance make i dance Give me love make i love
Make no other one above

Photo credit: Google

images

Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger,
eh I for die for you o, eh But you say
"if you no get money, hide your face" I hide my face,
make another man pikin run my race

I love you no mean say if you say, Make i put one hand for fire
(fire, fire burn dem) I go put hand for fire o
E no mean say if you say, Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o

Photo credit: Google

images

Here's a link for you to download and enjoy Davido in this song he titled "FIA". Enjoy!


PLEASE BE SOCIABLE: LIKE, FOLLOW AND SHARE OUR POSTS












Comments

Popular posts from this blog

The day is bright, it's bright & fair. (Mama jollof rice.)

"Who the cap fits"-Bob Marley.

Lil Wayne: Pray to the lord.