Falz - Jeje (Lyrics)


Photo credit: Google images


Hook:

All the cloth you dey wear, e be chassis
this your catwalk, be like you dey practise
you be too set, you be ruthless
i dey trip oh, nana you be true fresh
all the moves you dey burst na chana
na wahala you dey cause, na yawa
disgusting, you been stinking
got the bahd guy singing.

Photo credit: Google images

Chorus:

baby do me je je je jejely oh
abeg do me je je je jejely oh
baby do me je je je jejely oh
abeg do me je je je jejely oh

baby lemme be your customer
give me everything plus jara
say she want to kiss me gradually
if you give me all i go manya

baby do me je je je jejely oh
abeg do me je je je jejely oh

Photo credit: Google images

Verse 1:

ye, come baby take it easy on the bahd guy
put it down like you’re looking for the last price
back it up, then put it on me
make i play guitar while you singing on key
she say you wanna serve it on a gold plate
and then sprinkle salt and add spice
but wetin i dey do wey i no wait
you the kind of babe wey i gat wife.

Photo credit: Google images


Hook:

All the cloth you dey wear, e be chassis
this your catwalk, be like you dey practise
you be too set, you be ruthless
i dey trip oh, nana you be true fresh
all the moves you dey burst na chana
na wahala you dey cause, na yawa
disgusting, you been stinking
got the bahd guy singing.

Photo credit: Google images

Chorus:

baby do me je je je jejely oh
abeg do me je je je jejely oh
baby do me je je je jejely oh
abeg do me je je je jejely oh

baby lemme be your customer
give me everything plus jara
say she want to kiss me gradually
if you give me all i go manya

baby do me je je je jejely oh
abeg do me je je je jejely oh

Photo credit: Google images

Verse 2:

all the talk you dey talk make i loose gaurd oh
completely, mammi you be too bad oh
i been no dey see when i look hard oh
then you crept up on me, you came through back oh
as a sharp guy, me i no slack oh
your face fine, all your body too tap oh
give to me i need to own that oh
make i spend on you one or two card oh.

Photo credit: Google images

Hook:

All the cloth you dey wear, e be chassis
this your catwalk, be like you dey practise
you be too set, you be ruthless
i dey trip oh, nana you be true fresh
all the moves you dey burst na chana
na wahala you dey cause, na yawa
disgusting, you been stinking
got the bahd guy singing.

Photo credit: Google images

baby do me je je je jejely oh
abeg do me je je je jejely oh
baby do me je je je jejely oh
abeg do me je je je jejely oh

baby lemme be your customer
give me everything plus jara
say she want to kiss me gradually
if you give me all i go manya

baby do me je je je jejely oh
abeg do me je je je jejely oh


Photo credit: Google images

Enjoy Falz the badt guy in this hit banger, he titled this one "Jeje". And we've got a link for your downloading pleasure. Enjoy.

Here's your link to download.

PLEASE BE SOCIABLE: LIKE, FOLLOW AND SHARE OUR 1POSTS













Comments

Post a Comment

Popular posts from this blog

The day is bright, it's bright & fair. (Mama jollof rice.)

"Who the cap fits"-Bob Marley.

Lil Wayne: Pray to the lord.